🔗 ⚙️

Traffic Jam by Adomaa

Tracklist
1.Traffic Jam4:41
Lyrics

Traffic jam
Adomaaaaaaa
Easy easy
It's my jam x2
Ao (easy easy)
Da da da ...

Oya, yen ko

Verse 1:
Life dey bee
Son'times too e dey bore
But in everytin no matta what
You for take am easy

Me ano dey like stress
Wey ano dey wan vex
But e no be say ano dey care
E just dey ma head back

Pre-hook:
So if you see me for road
Eheeeen
Wey I dey walk or dey for ride
Eheeeen
You go fi stop say hi
Eheeeen
Biz me wasup, how far
Chale how far
Cuz Ano get no worries or cares
Uhun uhun uhun
Make you dey like me
Just shun make we feel dis beat (uhun)

Hook:
So abeg make we komole
Gbesoke
I go dance in the street if you come with me
Forget those shoes, baby we got feet
Who cares if they see, just dance to the beat

Kotosa
Me se sorisa
Shun dey look me so, make you come join me
Dance for road top, we for cause traffic
Cuz life is too short, make we take am easy
Eassssssssy

As you dey listen to me for radio inside, I want you to groove to the beat make I gbaa you story wai
Ehnnnnn

Verse 2:
This Saturday as I giddup i o
First thing, (check like I dey hung)
I go base for kitchen
Check the fridge e
I get bread
(Bi like e bi bomb)
I spot 1 cedi coin, who e own i o
I just biz
(Nobody reply)
I take add the coins edey ma pocket
Wey e make cling cling
(Waakye on my mind)

Pre-hook:
So I dey walk for road
Eheeeen
Wey I dey plan what I go buy
Eheeeen
But as I reach der nooor
Eheeeen
I see say my money lost
Ohhhhh
But I no get no worries or cares
Uhun uhun uhun
I still dey hung but chale I dey feel this beat (Uhun)

Repeat hook twice

We're about to go kubolor on this one! Now mellow am small...

Bridge:
Scatting

Repeat hook twice

Easy easy
Chale no stress
Make you just chill for your ride inside
Weda e bi troski, taxi, bicycle, legedeez
Just take am easy

Credits
released November 30, 2015
LicenseAll rights reserved.
Tags
Recommendations